4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

A Too Much Pretending

That is being discussed here since morning?
Maybe na blank mo e de shoot
The sound loud pass live rounds but e no de kill
My own na dead in arrival
Even if na small e go form
So God na Madrid fan b dat?
As dem de always win CL
Who is watching the kind of wey dey Leicester players for leg this night

They are on fire...
My brother
Leicester started well

Suddenly matter change
Na so arsenal be for outside England
Them go wan try but badluck no gree them
Omoh u gather enough arsenals for this Arsenal club o
Everytime u de gv Dem black eyes
No be me na
Tell that ijiot son of a one quarter uncle
Manchester united position in the league looks like it's in the dre I seeing it
orim is not done yet,
His aim is to dig deeper
Not really the number itself but the picture when it shows. It's too close to
Ajala just be like inec
Everybody na one but that girl own na two big miss... God go judge u Mrs Nunez
I even hear say na DEEPER LIFE member
who compile this thing nah Chelsea fan.. nothing you go tell me where is Jackson misses?
I go pretend say I like arsenal
Hahahaha

![image.png](https://images.hive.blog/DQmZAZJwQMyQMHS4icx97yp7oYnQb5cgwntk3CVsbN74epu/image.png) [Source](https://www.freepik.com/free-vector/husband-comforting-apologizing-crying-wife_42675396.htm)

I no see Jackson so I no believe the video
I swear I must probe the video
Na so Chelsea no get group reach
I know where this come from without trying

238 upvotes 1 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: