4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Another Fan Based Group

See eh..Make Una create Chelsea group add Boehly and una coach so Una go ask questions. Make @⁨~Quasars⁩ admin
We no need you for the group baba
Ur guy don dey talk plenty this morning
That number change work o..
I dey certain. Because you don dey add too much energy to join another fan based group

![image.png](https://images.hive.blog/DQmW8gGbzRqf53bjLZ39tJWCC63M7dMgF13eVMkdoy5hEJC/image.png) [Source](https://www.aol.com/2016-05-25-fan-base-names-complete-list-21383776.html)
We wan go dey do ebo to come dey forward here... That other guy wey dey write epistle still dey Der? Them dey always scatter anything wey them open Agbero local and international Even no safe...e do anyhow na him sim directly I go ban That's why dem no fit keep Thier own group Add me st make u see why I been de struggle to join Go tell ur guy say coach fit get tactics make ge no get players to play , e tactics go flop like shit Omoh enhh.... Na Wenger cause m Make I send u d second link to join so u go see things Hehe, I fit make u no see ur sim use again shey u know Call Una self for this group sir. even biko har self get account number who are you? I no understand your question Na d vibes this boys they get and they are very happy just having fun I tire for the writer o. He might even be a Man U fan, boys are angry Yeah just kidding around b or after an intense training session. That's the Rudiger dance there by Bassey. United sipping relegation juice How can Onana make such save and there are no defenders to help? What do you expect Onana to do their??? Let's hear your expert opinion..
136 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: