4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Off-Pitch : A Freewrite

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
We don finish football sha
u listened to SPR this morning?
I just dey catch up
I hear wetin them talk about the Finidi one person for here dey shout finito up and down dey shout the dutch way up and down
U mean ?
All these are old discussions here na, together with how Ronaldo unbalanced(tactical language) Real, so Di Maria was the balancing act. Or how Hazard also unbalanced Chelsea.

All these are things already proven here. I no fit go dey find now. Maybe the diligent could help out.
Not exactly to ansa u, but like I said, no time. But u can use this to have some idea. They called Benzema "the hidden " bcos that was how he balled

This doesn't answer what I asked u
All these many write up would have easily be channeled to answer simple question wey I ask
Yeah
You dey give more reason to reason you local

No wahala, I go soon dey charge people like Wuonso before I reply whatever nonsense they talk
I no even get his time

I no fit dey waste my time on top wetin he go post wey he no go get answer for
That Chelsea gym matter, I talk here last month na
Since u said it is not "exactly to answer my question" I no need open the link na
Chelsea owners just dey fight up and down
Wetin be Gabriel Jesus position for Arsenal
I don fuck up sef

Who be Brighton striker?
I talk m here now, person say I dey obsessed with Chelsea
Hope no be who dey call me lie lie analyst?
Gb..
Chelsea wahala now don escalate from on-pitch to off-pitch

181 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: