4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

The Truth : A Freewrite

He is pained
Him sef dey opinionated dey peel onions ๐Ÿ˜‚

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Since truth now na onions ๐Ÿ˜‚
He can't believe Chelsea still attracting players

It's true
She de fine ooo
I de follow her chat like this
u wey dey enter house for night

Abeg answer ๐Ÿ˜‚
Evidence say u dey limited na him be this ๐Ÿ˜‚
U be correct "omo get inside"

๐Ÿ˜‚
Na suya we de buy for night oo..make e send funds
Make me sef see road take chop better suya
Come lagos

U go see gala around for road
Baba dey para ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Rsdale go surely play some ges but Rsdale don pass that level of number in a te
Na first te keeper he be
He is yrs
Barcelona is back at Rafael Loa deal ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„
Hein for even be the number but them don loan

Urgate to man utd
Man utd cooking
The food to burn as long as Bruno Fernandes keep playing number ..the food go too burn
Zirkee and hoodlum dey there na

And her beloved club go finish rd

u suppose know d fan base ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Okay. Maybe na una de feel the pain ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Face you club
Actually, I hear something this morning

Reason Chelsea dey sign like mumu

We go pepper their eyes tire

Them must cry
carragher is not a reasonable fella.. I've never used his comments as source for any argument.
U dey sound pained since na

351 upvotes $0.64

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: