4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Locking Things Up

You no broke, say you are down for now
You no even you nderstand how it work...
Dey never do draws, you dey shout Madrid
They no de play inter oga
They go play either psv or feyenoord
Dey no even you nderstand the format.... Battalions squad depth FC
Squad depth full there brains..
no vex, nah because I no dey the competition
no vex nah.. European orphan
You can only play what's in front of you
Toh toh no be too much garri cause am ne?
People wey no know wetin dey front
Eyes go continue de pain you till you pay me my funds
I de somewhere de spray money
Shebi you no o first pay k inside you r debt abi
Better no go any war oo
No die with my money o
Mk bullet no just mistakenly touch you oo.. No just die with my goods
Better come for juju now
If I die,I die with my goods
I o still collect my funds from you r son
The ones wey tie tie juju you pandan no be so so slaughter we de slaughter dem every blessed day?
Na okrika juju that's y
Toh make sizing finish na
You don't know what God has done for you
untitled.gif

158 upvotes $0.22

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: