4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Staying In One Village

Tell us first we want to join you.
You get SOL?

Slept off,will check out my guy and reply to u if its sold out or still available

He told me if u have bybit guess na where em dey
No need to buy land the memory space can contain u
E get one babe wey I wan give you self...... enter dm
Hold ur k for connection fee
Say d babe go dey produce k every day .
Since na k for connection fee the babe suppose dey produce k every day na
Answer my question
For every action there is an equal reaction
It's really unwise. I no hustle finish because say i marry u we go share my wealth na crazy dey worry dem
The thing is na women abuse this update
Normally everything we work for is foe our kids and wife and for us also
They abuse that rule and they just have to reshape the rules
Na why @⁨~Abdulrasak Ola⁩ broke na woman collect all in money after marriage that year
Sweet business especially if the man is rich
Na why Ronaldo never marry
Look at the richest woman in the world na divorce benefactor
Na trenches for Madeira he come from
I read something about the salary structure self I was like this guy too wise
I calculate the salary per month times years the money no even reach percent of his current networth
U Don see Boniface story recently
Baba Don reason ahead
E no wan make them sc

![untitled.gif](https://media.tenor.com/4vObz6w1IPcAAAAC/lovedorsey-boy.gif)
I see that as legitimate sc From lagos to one village in ilorin And em never still wan learn lesson Dea play..
215 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: