4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

United Loophole

No mind and his colleagues
Doesn't does not mean hasn't
And everton slept off I know say u no get sense, Oya do comot that gym.. that girl yansh don make u dey talk wa wa

But weytin this talk mean??
I talk

Na that babe breast dey high you
United don see loophole and exploiting it well
Werey dey blush for another man
U are ashing me
Honestly, Everton na fool
U be foolish fellow

![image.png](https://images.hive.blog/DQmQ1R9bWv8E9QdG3fCTFi1Wv93A4pwC7LMgmw8CE8UrfVB/image.png) [Source](https://www.the-sun.com/sport/9247742/man-utd-galatasaray-fans-home-tickets-loophole/)
Nonsense man

Better give me babe
But Onana tried sha, he kept United in the ge
Gettat

Na me say make u be widow?
Na my wedding night I wan knack
Na only be the saint for this group
U wan knack or u wan make love
Cos all these while, na knack and fuck u dey do oooo
Dem wan use pressure kill pickford
Bruno think say him na Cazorla
Celibate since I stopped betting
This Zirkzee go dey play like gay
The past stays in the past
He wasn't even ready for the shot
Ashley Young too do sef
defenders hold sef
Nothing like e too do

188 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: