4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Finances Alone : A Freewrite

freewrite.png
Anything he does now, is better for him
When someone said he won't leave, I saw someone giving a thumbs up
E don reunite with ateta nau

He mustn't take any stupid pay cut
What happened to his wages??
Anyways

Na una still dey pay most sha

I know say the person go dey look wetin I talk like "he too dey talk, see confidence as if he dey sure"

Una dey pay to work for Arsenal
E no concern me make sha commot fess

What difference does it make??

U think say e pay d club like that ni
Person sleep small una don scatter group chai
And inside dre na osimhen I been dey see ooo
God is Great
Galatasaray
Wow
VDM talk say halaand is not better than osimhen..

Who carry that brother come football matter
He say mbappe is not better than osimhen
And the loan deal na months with his full wages covered
Whole year ooo
Full season
I don tell many times, no be everything he Sabi, I dey appreciate for the ones he dey do well but make he leave sport and finance alone

18 upvotes 1 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: