4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Cling Affairs : A Freewrite

![](https://images.ecency.com/DQmar7t2akvHtwXXc4U92VM5HTxu9mXxqdGBPtMcd2fiTf4/freewrite.png)

Arteta go cun dey use for middle ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
We need a good winger for that saka side

Wey fit create and score also like saka
shey felix na k weekly ??
Dey allow olise go Bayern now... If him no go buy, make e groom nweneri and give him more playing time
Nwaneri na midfield e go play
Under k
Arteta still believe in fabio for that wing
Make sense then
Make e dey give him playing time now...
Una need?
Goal scoring no be una problem
Yh yh
He go play for sure

Injury dey contribute to that guy wahala
True true

That isn't a problem yet

But we need saka back up..sharp winger
My take but arsenal fans no go ever agree especially for that twitter
I need that big man to dey fit wella this season
Though he was a bit rusty for last match but na better player e b
Lol
Arteta won't get a striker. It's obvious. But if another good winger no come in.....
Would you prefer a new striker then haverzt move to midfield? Lol
Disembark from that capping senior..

322 upvotes $0.47

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: