4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

The Cunny Men

I want to chop indomie and bread
Make your son no go resemble you with all these lies tell my Oga to give me money for indomie n bread. Na weti dey hungry me this morning Go and suvk breast instead of indomie
Breast closer to you than indomie
That man dey cunny
Even for him dp he just suck finish
Very, ah hope his son no go resemble
Na him scope for babes be that before he marry, so that he go chop them cos dey go think say he no sabi anything
My bro bank get ish na next year match them wan open
I know sm is playing with ur nipples...

My brother don confuse

![image.png](https://images.hive.blog/DQmYQrfeWTA5VBnvrCbh5aEa1HRHgUzBn8bQary55Hp6ReW/image.png) [Source](https://www.youtube.com/channel/UCt3LKImedBw0MYtBKryY31g)
All of Dem dey almost se price Yh dey are moving slowly but kind of fast likewise Still looking into three tokens,will drop it as well Yh noticed that,wished i saw dem earlier and there twitter dey got k followers up We Need the Ones that Haven't really Moved. Not the Ones that has Pumped Already Not bad u can get get something good ,just like i did on arc those stuffs don over pump, low caps go dey okay pass normal, from to na still something those Ai agents token dey pump fast big time Yh, I observed it in week dey don reach mc One ongst other factors why the Bullrun is kinda slow na because Crypto people dey hope say Trump wey don win as President go bring better laws wey go help the market shine. But, my brother, until e go gree put mouth for the matter and stp the laws, e still be like when person dey cook jollof rice and the fire no strong, investors no wan risk their pot of soup, so dem dey waka small-small like who dey tiptoe for wet floor. Weti you want use do?
179 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: