4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Running From Opportunity

Didn't wanna kill the fun too early.
We go finish dem for their own
Pin it
Kk una get d way una tek dey handle Tico. Una nor dey kilibody like Madrid. Na sufri una dey do am.

![image.png](https://images.hive.blog/DQmbHrvFvNCJr5JqRXsDK2B8gRRYSYDSMCBRKMgrAwShf1e/image.png) [Source](https://www.istockphoto.com/photo/woman-run-to-new-opportunities-gm578276256-99395549)
Follow dem play like small pikin, sugarly dem wit some kain hope like say una power don finish.

Then las, las una go kolobi dem like small fowl....

Finish them off.

Hola Barca o
April no far na
Simeone na Barca pikin
Ehen na now you come.
I jus like hear the end of the story, wey you put for ground.

U present kolanut you go wedge am, as Urhobo man talk so e nor go roll comot.

Well this ur yarning no different from wetin you broda talk for up.

Barca una doh
E far o. CL go never re-start by then? Issoryt we wait and see by God's.
Barcelona bottling : from th minute actually not a good thing
Really questionable no matter the opponent
The thing pain me small
But we had a great game, coming up from nil
That sorloth guy sha

235 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: