4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Wetin friendly enemies don do me

images (1).jpeg @ogoowinner don talk say make we chuk mouth for this frienemies Mata name wan use the opportunity share my experience o.. I been get one correct friend wey we don sabi our self for almost 10years we close well, correct guy, him sabi give like say tomorrow no dey, naso I introduce am give my babe. Before I know, my babe don spoil me finish for my paddy face, as she no wan get rival. Na so my paddy start to carry eye for me o, babe sef start to dey show hersef. Before I know, dem comot me for circle, come start to run package. Small time, gbege com burst, my paddy come dey clear me everything wey my babe don yarn for my back.
Frienemies dey everywhere make una shines una eyes well o. God go help us

20 upvotes $0.77

Replies (11)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: