4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Butterfly Lords

![untitled.gif](https://media.tenor.com/-T3QEMK7jDEAAAAC/blue-butterfly.gif)

Awon eyele kan Don forget how e take start ni
The only thing wey I fit press as I dey do na bwess boss
When una later know say na ML be pi black market una eye go clear
You know that guy wey ne himself UP millionaire?
Lol, I doubt if e still dey here
E dey one place dey hawk pi now
You know one guy , Crypto Jonah ?
That chieftaincy role for Ogbomosho. You must obtain bai
Na ilorin people fit do this kind thing
So e sale e $k per pi for # per
Sapa won't make you sleep
Na now you go know say fight against poverty tough pass biafra war
You go need to show workings
Send me k make I first use that one chop this morning
Later u go continue with the lecture biko
My app stopped working
Na only advice dey wey I fit send
You no go see better ssung for this ount unless you want do Infinix and techno.

Buy ssung infinix and others na shit
Go buy ssung A series
Depends on the A series self
Wetin be the price range?
U will still see A series of k wey make sense small
Na the werey wey sc I bless.

Play the new OSUPA song
Na here I go sell my own Pi I will not tell you the exchange

204 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: