4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Formation To Deceive Them

![image.png](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/friend.tobi/23wC7UmKVzChwy9AP974ivdjJqXGaag7N7c7CtZXViXgKW7zbLPosmUrQQWbfVwGjXvHX.png) [Source](https://www.kaspersky.com/blog/bad-tricks/11307/)
I no want to hear complaints about the Calaba ball today from Arteta o My childhood club with doings We use the formation to deceive them My Nunez go wipe that ball comot from the stadium Agenda against Newcastle New Castle players de use drugs They're big games for home na with war them de play am Till now we no seen line for the offside o Isak better pass all the strikers this season sef... Dude is too smart and clinical E no go better for Nunez sha See isak na Newcastle should come and take Jackson and Nkuk you for Isak

What a player 🔥
Erm it's nil, Leverkusen vs Koln on ESPN. I tot Koln was leading. Na nil all
Na damage control he wan do
So yo you no de watch arsenal match
Why he go dey compare Osinhem with Isak
Baba no b cap oo
Oshi na warrior oo, but it is a no clinical reach isak
Isak is everything osim wan be, How baba
Both players are good, any one you choose uno choose wrong... But you see this isak.. it is a bad
you no too dey watch isak
Forget say na my boy
Fowl no dey get respect for hin house anyway
When I dey rate osin, where you dey
Fowl no lost that time abi
which one victor no get inside for here?
The players similar but baba oshimeh no clinical reach isak no b cap
Abi it is a possible not to have IQ?
Victor is very good.
But Isak edges him abeg..

2 upvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: