4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Just Imagine That

You don't know what God has done for you
We don spend our own finish
Dey wait for second migration
Which one is second migration?
U go turn billionaire by then
I no you understandduntitled.gif.. E buy pi expecting huge profit abi wetin?
Maybe he's one of those singing $k per Pi
Me too no get oo
Imagine say I get the list pi

We no go you se that means by car sir.. you go buy am legit
calma, allow them talk
I get guy wey Don accumulate pi reach ten of thousands
Those that stacked you p pi when e dey are billionaires now
That guy wey they sing when we de ajegunle hostel..na senor man for G and crypto now o
E go de
But me no too De go that Twitter... Na Facebook I de meet am
U and Elon go de sit for same table
E Wan set me you p
Me wey no fit evn drive keke
Atleast you go collect like naira for akara
U don send to exchange come dey disguise

221 upvotes $0.37

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: