4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

The First One

Like say if you play you na no go still collects
Them no dey come out now. Na another club matter be their gala for head
I am talking about the balance he brings to the team you front, he is being outof games now and you can see how weak we are in that department
Which potential line you p you dey find

Both of your sabi the line you p already
Maybe e dey expect Merino as
The first one dey another group.
The other one still dey gym(I go you se pin burst him chest one day )
No overlapping full back. Instructed wingers to stay wide, zero runs behind defence..

We won't win any match till jackson comes back
Nwaneri trossard and sterling

Nwaneri go play like mins

Then put Tierney or that oyedele guy
There's another potential lineup wey people dey miss
Nah
Cala and mls no go start together
Like I said, we might not win any match till jackson comes back
Even that mumu first goal, Sanchez go save that ball
Una last or epl matches no be one win
Spent .bn and this is all we got
You guys are not in the title race
Just making sure epl teams complete
But we talk am na
Stats and hype just stopped dropping in this group since they don turn nonsense

![image.png](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/friend.tobi/23tGNtVAapzuR5tj1ArVC4zq8kbESzqAL2oKazm2heGihYqpiGv418MT1duL18GiGSoTX.png) [Source](https://www.youtube.com/watch?v=4gMJLr_ZEug)
Nah cause dey worries me then.. These players need years more. Tinubu don add trillion for Nigeria budget for you na. Money dey Na conference them wan go again
193 upvotes $0.38

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: