4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

You Know Your Plug

It's the genius of Enrique
Baba Luis Enrique
Another Classic Roma Vs Fenar
See o, I no know say this guy na Enrique naysayer o.

You say make we watch ur prophecy come to pass. We dey watch.😆
Who gets data plug here. Let me compare
U know if Enrique win the league and got eliminated from the chpions league, he is a failure right?
Spot on ESPN.
Cute project and by next season they wud be truly ready.
For now they keep doing well with boss Enrique doing his thing
Sure
PSG are not concern abou the league that much.. CL is there target
Tell your plug make e answer DM before this one I use dey chat finish
I sha hope e no go run out faster
At all at all na winch o
But trust Mtn to suck
E think say na by winning league for psg
I use gig for days and e last me even after watching a full match
I no dey use that former Mtn gig reach days
I go try...you know your plug? E dey busy my call o...
Yeah.

![image.png](2)[Source](https://www.readersdigest.ca/cars/maintenance/replacing-spark-plugs/)

Una Don kuku useless d award sef
Naso una go talk any award wey una penaldo no dey no get credibility again .

Nh Dubai d'or no useless🤌🏼
Everything na penaldo una go just dey divert d topic
They are suffering from idols success
U fucked up the very first moment you reply them sha
Success una

238 upvotes $0.36

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: