Community post
Returning The Deal
Go check official rate for pp first
No update just wan add em for the ones i get
Anyone on u can come my dm
Na only giveaway people dey show fake love
Na situation wey in dey
If I commot with the situation wey I dey he go talk abi?
Shey o ma fa igbo?
Shey igbo tii esan owo fun
Send me money
Lagos island people na mouth full una land
Come mainland make u come see real wickedness
Na format be this
Send money aneva chop
No Britain street orita fous ikorodu
Na back of town be that
If igbogbo na back of town gberigbe nko?!
Gberigbe na another side na
Na so e be for every location na
I wan make we bet on something
Next man u vs Chelsea match
If I win you give me free man united blue jersey
Remember say I dey relegation zone oo
Dev locked group. Sold his token and posted this.
Replies (1)
Congratulations @henryonert! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 90 posts.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP