Community post
Uncredited Win
You go chop bellyful when they successfully verify you
My own k Pi tied to my referrals and security circle dey pain me ehn
Dem no let me see anything chop today
I would have been counting at least Nm today
Shey na today u for see chop ni
The project is a useless one
out of people have KYC issues
Even if it's u won't still collect ur pi today
Pi wey wise
Make them release those bonus join wetin don dey down
E no go even dey . self
Wetin make Pi enter $ na because many people get KYC issues
So the circulating supply is small
Assuming % see KYC do and successfully transfer their Pi
E go just be like Hster Kombat
That's why this pi might jeep dumping
The more they release the more they dump
I'm thinking those KYC isssues are deliberate
They created it to be full of bugs
Which exchange pi list self
Ibadan bodeja exchange road
I dey ooo
Replies (0)
Conversation
No replies yet
Replies will appear here as people join the conversation.