4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Keeping Draft : A Freewrite

![FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/botefarm/AJecJd3EvBdH8eSmDzTyWhqcXjKZeBX4SPENkrS7NLixB9nL3c4HfduBnoDDXdt.webp)

Just one win, una dey disturb everywhere
Hahahahaha ๐Ÿ˜…
If he pain you. Just cry ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚
It's simple
Don't expect people to be you bro ๐Ÿ˜ƒ
The se energy una dey use talk now as another club dey play, why una no use such energy to analyse una match when it was on ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
See person wey dey win match no even dey analyse match

But una no wan let person hear word again
I actually did dropped just a sticker o and una start to de cry
Even a newbie who just join this group knows who do drafts ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Nice.. Then you don't know anything as you v even be here for long
Drafts Lords dey talk about another person keeping drafts ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
this one wey man utd don start all their jokers now, who go come change ge for them?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
When match end now, we go see "forwarded"
Normal

I no just wan ignore una
Again don't expect people to behave like you. Be you let US be us

326 upvotes 1 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: