4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Always Scary

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp
Forever is the deal, send me k make I chop abeg 😧 no waahala. Make una suffer small for una sins. Pray wey the ge I play with naira enter... cos like this if I join all my account together nothing go come out... I poor. At least dem dey get joy small now... Speak positive... you're over rich. Send money also. When be election? Oct ryt? November. Omo, I almost sent. If they never kill one motivational speaker, the rest no go rest 😒😒 go suck Bress. So u go see front, okay boss. Wales dey vex o, like say you know wetin I wan do, she no gree. Goals in mins, sweet Guendouzi, Franncee goal, Kolo kolo.
I have folks here who didn't think much of Guendouzi just bcos Arteta pushed him away. I don't know why some folks can be so judgemental here. Today, this is Guendouzi, a top world class midfielder. Now this guy is one of the guys I talked about in the nd paragraph. Don't believe them. You no ask of Saliba today? U didn't notice I didn't talk about him today? France front looks scary af 😯😯 always scary but them dey fuck up when needed the most. Even White no go agree with you. Only time anyone probably remember he exists is if Arsenal wants to play. U don fall my hand, the hype too much na, u go look away. Na weeks injury, leg wey e dey manage before. You go just dey dash anybody “world class." Person wey know say e dey play four competition... e sell players come still loan out again.. rubbish

220 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (3)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: