4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

For The People

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp
Newcastle At least draw na
You know say I still use oxford dictionary like seconds ago

I know wetin I see for where useless suppose dey

weytin dey xup with nunez

He be like slot no rate like that
Omo..see happiness. My contacts WhatsApp status don blue..
Done
Dem dey call fact checking and . No be say I dey celebrate anything

Ge wey suppose reach to goals
A lot of work still needs the be done upfront
Does it look like they will win this ge?

Make I know if na to cashout or not
Omo… Even tes wey don play ge dey ahead of Man U
And he called Newcastle useless

Una don start again abi
now... Bayern winning

Only them sabi forward message for this group

Lose now we no go see them again

U dey ignore ur dm
Shey u dey crase ni
Normal,na football
Nobody wey nova complain of him te b,
But for now ,make we enjoy our victory
Since last week u lost ooo
Nice reply
Face Man u

And people for other tes here no dey see goals as big deal
Coach no get confidence for d guy
Na today he remember to be happy
They won't see it as big deal because they don't get to see their club score in the first place

175 upvotes $0.14

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: