4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG

▶️ Watch on 3Speak


‎Hello guys welcome to hive open mic week 282. I am omahboy, and in this new week I will be presenting my original song titled love u my baby. the song speaks more of love confessions to someone we really love and want  to be with. So in addition, me and love song na 5&6 una go chop am tire no worry.
‎All thanks to @scottykrizz and @ovey10
‎For everything the have been doing for me. May God keep and bless them always. And for every single person in my blog I most say u all are trying a lot, Thank u and God bless u all.


‎VERSE 1
‎Omoge you supposed know who I be
‎With the funds wey dey pass true my skin

‎Shody  come test all my skills
‎Only thing kind love fit to  solve all my p....

‎Cum be my inner, inner, inner, peace,cum rob all your hands on me
‎Make put the pin pin inside your punani, make I go deep your sanami opoto

‎CHORUS:
‎I love u my baby I no fit to deny o
‎I love u my baby i no fit to leave u run
‎See the way u Dey do me so my shoddy
‎(Ur love e too much o)
‎And the way u Dey move ur body mummy
‎(Ur swag e too much o)
‎Wetin I fit do for u wey go make oh
‎(This ur heart e cool off o)
‎Na why I pull up o for u o

‎VERSE 2
‎I hold you tight no mercy
‎This your love fit to killing person
‎I had enough I don lesson
‎Withing I no see
‎Making me go crazy

‎This our bond can't separate
‎Girl you don match with my spirit
‎Sure You dey green light shody
‎Cum gumbody with me p

‎CHORUS:
‎I love u my baby I no fit to deny o
‎I love u my baby i no fit to leave u run
‎See the way u Dey do me so my shoddy
‎(Ur love e too much o)
‎And the way u Dey move ur body mummy
‎(Ur swag e too much o)
‎Wetin I fit do for u wey go make oh
‎(This ur heart e cool off o)
‎Na why I pull up o for u o


▶️ 3Speak

19 upvotes $0.03

Replies (22)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: