4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Fashioning Things : A Freewrite

After that wat else did u say???
nah man utd dey play well, nah casemiro dey give Liverpool goals ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
U never said anything here when the match ended baba
Na goal wey e no suppose catch e go dey die for
Foolish casemiro
All these na still around mins
Funny. What do you want? Say it
Make ugarte enter jare

U no talk again
U say I no dey active ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Make nobody tag me today ooo
I wan go sleep sharp
So I should report when nothing happened? Wtf is the problem sef ๐Ÿ˜‚
Leave this guy's abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Na u and your fellow fans start
U dey always report even if nothing sup during other peoples match though
E reach another club now, una get all d energy and time to type ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Urs u go code untill una score
See this one too

We no see e light for here when Chelsea dey play oooo
I thought you said I only posted when we scored? I don catch u and u started talking another thing lol. No need
Funny ๐Ÿ˜น
If we pain you. Just cry ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
If we no chop reach today na luck ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Casemiro thank u oooo
nah casemiro be the weapon fashioned against United ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Leave them

Them mute anyhow

![FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp](https://files.peakd.com/file/peakd-hive/botefarm/AJecJd3EvBdH8eSmDzTyWhqcXjKZeBX4SPENkrS7NLixB9nL3c4HfduBnoDDXdt.webp)
395 upvotes 1 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: