4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Closing & Locking Up fast

![image.png](https://images.hive.blog/DQmYp5YxNUkqRKK1TWWd6fsCNRLbNeRG7NjZ9hfpiKjAG8K/image.png) [Source](https://www.shutterstock.com/video/clip-1008927599-close---hand-closing-safe-locking-combination)
Dey go come dey lock group as if na something special But to catch anything and win trophy una go fall sick I don send since yesterday na Yeah... I click m yesterday, say " setting has been change" I wan drop something for the group make them fight with Once dem dey home enhh, beast You no kw waitin God do for you na Okay, make I cause chaos U see that my last statement, u go see response on soon

Those set of players bought then dey very very cheap now

Some na on free transfer now self
I go soon insult person for the other one now... Make dey chop the group
Imagine fa... U dey lock group for what reason
Frustrated fruad fans
He must be Arsenal fan
Sorry bro...my eyes dey up...I get something wey I wan round up today...I go settle down
I dey wait for that guy response
No be frustration

Some person just daft an blind

Once you talk something contrary to their opinion, u no be Arsenal fan
Arteta has over m chest to spend for next transfer window but Una club clowns say the club is stingy
Nah why I dislike being in a club centric group.. that thing nah bullshit.. una no go fit tell each other the truth about the shit you are supporting
Like this, I no dey any chelsea fan group
They de like zombie for my eyes
Leave those guys oo

When Arteta wan die ontop harvertz

Shey other good options no dey ni
I swr... Dis arsenal group worse abeg.

E go come be like some of them just comot from psychiatric 😎
Ask them who is calling the shots in the club
E good to dey diverse group o
People wey say na board... Board no gree support arteta
Them think say na the club stinginess make Edu comot
Baba
Me dey always talk.. them tag us fake fans

240 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (1)

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: