Community post
Nearing Post : A Freewrite

Abi una no play today
Lol.. I did ๐ฏ.. You probably weren't online
That's not the point and I sure u understand what I said Mr reporter
Check chat
Ogbeni no be se energy
We sabi una type
Face ur club ๐๐๐๐
Oh.. Lol.. U de Measure energy lmao ๐
I drop sticker o ๐คฃ only sticker
That's the problem
U de call energy ๐๐
U never see anything ๐๐๐๐
Na all aspects we go touch this season seh ๐๐๐
Lol
Onana just like person wey wan die ๐๐
lol.. make I explain.. to put a cross in the six yard box, where it's the goalkeeper command area and with your weaker foot. that's what makes it crazy ๐
That reply just dey make me dey laugh ๐๐๐
for Onana near post
omo
Lol
Only after una score
Weytin do after match end
Lol
U see the problem.. U are not just active. Only to come talk lmao ๐ ๐
U even understand weytin u talk so
Replies (0)
Conversation
No replies yet
Replies will appear here as people join the conversation.