4th Street Bar Hive-Bar

Hive-Bar Powered by Hive beta-fdb5b5b

Community post

Long Talk and The Short Ones

And funniest part be say like % ong them nova start dey support Arsenal for yrs oo

![image.png](https://images.hive.blog/DQma2biRssiR6gAj3SSo6iipzEpNYKGX63pQQsuU3oHFpaj/image.png) [Source](https://kbeautyaddiction.com/beauty/nails/short-easter-nails/)
Not to talk of yrs I no fit die with laugh o

Dey called us anti-Arteta now
Na weytin they think
Them no know the commitment Edu made to those people he go meet ni?
It was an agreement since na
For here, I fit die to support players and coach because I dey deal with people like @⁨~Mb_jomex⁩

But e no mean I no know weytin dey xup...

I go talk weytin dey xup for that group, them say I be fake Arsenal fans
That's how fanmanship is supposed to be jare.. We go drag and bant but it doesn't leave here
Na so e supposed be
If you see me physically sef u fit no believe say I de call Arsenal useless club
best nah to just commot there..
SEBI na some funny talks make me attack that guy before dem comot me
Those guys for that other group need to go class o
Nico Paz should not be another Odegaard we let go pls
U see weytin that one type ba

For he mind e don talk
Napoli don collect again
Napoli and Arsenal na almost the se
Someone will praise Fabregas instead of his idol today
Please don't say this in public again
Before the demons of San Siro visit you

182 upvotes 2 downvotes $0.00

Replies (0)

Conversation

No replies yet

Replies will appear here as people join the conversation.

Review before signing

Posting as . Signing with . Keychain permission: Posting. Hive Keychain will ask you to approve this action next.


  
Technical details

Operation fingerprint: