aboiblessing
@aboiblessing
·
SMARTCASH VS OTHER CRYPTOCURRENCIES
My pipo una wedon ohhh!!! For dis post today I go dey yarn una about how Smartcash take beta abi as onyibo man take call am "outsmart" other cryptocurrencies dem. Block Rewards smartcash dey give dem…