eSteem U-Africa
@eu-africa
·
Points in new eSteem Mobile 2.1 [Naija pidgin translation]
http://i.imgur.com/mnk1j12.jpg Ogbonge updates don show face comot for inside eSteem mobile 2 wey be for Android devices. The interface wey ein bring comot be "reworked user interface". #### Anything…